watch sexy videos at nza-vids!
Online : 1 / 2
Save Java BookMark

- Funny
na only 4 naija you fit win
Aeroplane by loading N200 MTN
card!

Very soon Etisalat go say recharge
N200 & win a big ship!

Then Airtel go come follow say,
recharge N100 and win Benin
republic.

Glo go just kuku say recharge
N500 and win Nigeria, bcoz there
colour na green!

Na only Nigeria you go see fish
inside "MEATPIE."

Na only 4 Naija we dey count
money after we withdraw am
from ATM machines!

Na only 4 naija PHCN dey say, win
a brand new Generator if you pay
your electricity bill.

Na only 4 naija people dey horn 4
traffic light make e quick change
from red to green.

Na only 4 naija pharmacy dey sell
coke, recharge card, chin chin, puff
puff, ogogoro & beer.

Wetin you no fit see 4 anoda
country, e dey happen 4 here...

Naija, I hail o!


Share On Facebook
A driver was driving his boss to
d airport.
D boss noticed dat he 4got an
important document at home,so he went back home.
His wife was bathing with soap
on her face, d husband tip-toed and touched her boobs, the wife responded, "have u dropped my stupid husband so fast? Dont
rush we av the weekend 2
spend together, i am even praying for him to av a plane crash
so dat i can enjoy u till d end of
my life". She noticed d person was quiet, she washed her
face, and saw her husband in
front of her.
If u are d husband wat will u do?


Share On Facebook
Prev Page <<•>> Next Page


home